28/11/2017
AMEM?? LYRICS
INTRO-
One 4d mic,
One one 4d mic,
h eh eh,
Uhu uhu,
Unik brodaz again o...
N d way I see,e be like some people wana hammer by force,
But know wetin ur hand touch,
No let person lie u,2 hammer no be by rush,
Bcos dat bridge na God dey take man cross.
Dem dey act like say dem luv me o,
Think say me I be mumu o,
Utu ke mbuto fufu o,
Ndai afere mmi ben fufu o.
If you muscle d way u fit o,
Dem say u no try o,
My broda take am jeje,
This life e no dey easy.
CHORUS-
amem owo adi nam mkpo nno owo,
Amem or mme adi nam mkpo nwuo nda,
Amem owo adi du uwem nsim mfin,
Amem o mme adi dep ukod nno owo anwong
Abasi mmi anye doh d source 4x..
work hard 4d money,Me work hard 4d money (2x)
Feel d music,
Take it into ur body n soul,
U bera work now don't wait 4 2moro,
Don't wait for 2moro,
Life is just once,
So take it easy,
Keep low tempo
You'll achieve it more,
You'll achieve it more,
life is so spiritual.
Dem dey act like say dem love me o,
Think say me I be mumu o,
Utu ke mbuto fufu o,
Ndai afere mmi ben fufu,
If u muscle d way u fit o,
Dem say u no try o,
My broda take am jeje,
This life e no dey easy...
CHORUS-
amem owo adi nam mkpo nno owo,
Amem or mme adi nam mkpo nwuo nda,
Amem owo adi du uwem nsim mfin,
Amem o mme adi dep ukod nno owo anwong
Abasi mmi anye doh d source 4x..
work hard 4d money,Me work hard 4d money (2x)
Cos d way I see e be like some people wana hammer by force,
Uhu uhu but know wetin ur hand touch, ehh...
Mmmmmm no let person lie lie,
D thing no be by rush,
Mmmm bcos that bridge na God dey make man cross,
Dem dey act like say dem love me o,
Think say me I be mumu o,
Utu ke mbuto fufu o
Ndai afere mmi Ben fufu o....
Ndai afere mmi ben fufu o.
If you muscle d way u fit o,
Dem say u no try o,
My broda take am jeje,
This life e no dey easy.
CHORUS-
amem owo adi nam mkpo nno owo,
Amem or mme adi nam mkpo nwuo nda,
Amem owo adi du uwem nsim mfin,
Amem o mme adi dep ukod nno owo anwong
Abasi mmi anye doh d source 4x..
http://www.lyrical4ces.com/unik-brodaz-amem/ - D HIT SINGLE LYRICS IS HERE.... ??? DOWNLOAD AND ENJOY LET'S SING ALONG ......